Year dem found am | 1945 |
---|---|
Country | Lesotho |
Edey de administrative territorial entity insyd | Roma |
Coordinate location | 29°27′2″S 27°43′23″E |
Member of | Association of African Universities |
Dema official website | https://www.nul.ls/ |
Former names
|
Pius XII Catholic University College, University of Basutoland, Bechuanaland Protectorate and Swaziland, University of Botswana, Lesotho and Swaziland |
---|---|
Motto | 'Nete ke Thebe
|
Motto in English
|
Truth is a Shield |
Type | Public |
Established | 1945 |
Affiliation | ACU, AAU, IAU, AESAU, SARUA |
Chancellor | King Letsie III |
Vice-Chancellor | Kananelo Mosito |
Students | around 10,000 |
Location | Roma ,
|
Campus | 198 acres (80 ha) |
Colors | Red den white |
Nickname | Rovers |
Website | www.nul.ls |
De National University of Lesotho, de main den oldest varsity insyd Lesotho,[1] wey dey locate insyd Roma, 34 km (21 mi) southeast of Maseru, de capital of Lesotho.[2] De Roma valley be broad wey barrier of rugged mountains dey surround am wey dey provide magnificent scenery. De varsity dey enjoy temperate climate plus four distinct seasons. De governing body of de varsity be de council den academic policy dey for de hands of Senate insyd, both Council den Senate dem establish by de Act.[3]
© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search